Friday 6 December 2019

DR SID FT WIZKID SURULERE MP3 FREE DOWNLOAD

Suru is ok, sing better thin. Y una allow tiwa 2 enter dis song e no make sence all…I don delete am ooo. Only God knw ao many suru 1 won dwnload,small tim nw d banj 2 go won add anoda remix…. Reply Cancel Reply All fields are required! BBAT - 5 years ago. You guys are so good to musicindustries. dr sid ft wizkid surulere mp3

Uploader: Tokasa
Date Added: 13 September 2016
File Size: 17.23 Mb
Operating Systems: Windows NT/2000/XP/2003/2003/7/8/10 MacOS 10/X
Downloads: 32385
Price: Free* [*Free Regsitration Required]





But is knw make since surulere 3 times.

Abeg na who get bb charger here……. Potential - 5 years ago. You guys are so good to musicindustries. Dis song make sense smalllll. It nt d only song is just that people likes it.

Miracle - 5 years ago. Tiwa just de force her sef enter pple already made songs.

dr sid ft wizkid surulere mp3

MR - 5 years ago. BBAT - 5 years ago. Suru is ok, sing better thin.

dr sid ft wizkid surulere mp3

Mavin watin b all dis nw we need new song. D song its no well mixed.

Throwback Music Mp3:- Dr Sid Ft Wizkid, Don Jazzy, And Phyno – Surulere

Rex - 5 years ago. Make una Dy here Dy talk suru suru, rush is coming self. I wont download it am off. Efiwansile ejikiwanmakolo ohun ti obawu anybody lolefi enu reko.

Anonymous - 5 years ago.

EXCLUSIVE: Dr SID, Don Jazzy, Wizkid, Phyno - Surulere (Tiwa Savage Remix) - Notjustok

Fuck u with ur suru donj. Well done Phyno more of that rhyms,Igbo guys are proud of u keep it up…. Reply Cancel Reply All fields are required! Some guys in here re shit,tiwa was the one who remixed the song not don baba j….

Nice phyno nd tiwa,don baba j I sight u self. If suru too much e no good,haha remix again.

DOWNLOAD Mp3: Dr Sid - Surulere Ft. Don Jazzy, Wizkid, Phyno & Tiwa Savage

Wizkid keep wozkid duin ur tinz,God dey for ur bck u ar my role i lyk u so much plz keep it up. U guz shuld av nt remix d turd Tiwa savage z good 4 or soul! He be lyk say God won kill ina abi. Abi wetin now, una no fit compose again….

dr sid ft wizkid surulere mp3

Dis is totally rubbish. Hosef - 5 years ago. Dejaygofi - 5 years ago. Onyedika Kamzy - 5 years ago. How many surulere i wanna download make mavin give dem self suru before producing now ah 1. Abeg don jazzy, dr sid and tiwa savage mke una go surulee another song we dnt wnt remix veri soon u guys we do dorobucci remix.

The Cut up of the song is bad…Tiwa no enter well… 1. I'm call me - 5 years ago.

No comments:

Post a Comment